20210129

Ehen teh me again wetin you say you want for your birthday ? - RMD

 

Nigerian actor, writer, producer and lawyer Richard Mofe-Damijo  showers love on his wife on her birthday via his IG handle "Happy Birthday my love. Today is just to hail you like the Warri babe that you are now ... Okay so now truly

"Abeg make una clear road for 

my CREAMY

My OYOYO

My OMOTEKORO

My ORAGINAL

My SHENKES

My heart still de cut 2 times if I hear your name abeg, you tumuku


Ehen teh me again wetin you say you want for your birthday?"

See the screen shot of his post below:


No comments:

Post a Comment